×

Fireboy DML Links Up With Asake For ‘Bandana’ [LYRICS]

Fireboy DML Links Up With Asake For ‘Bandana’ [LYRICS]

Fireboy DML | Asake

The YBNL boys — Fireboy DML and Asake — teamed up together to drop the melodious Afrobeats tune dubbed ‘Bandana’

The mid-tempo record with catchy Lyrics is produced by P.Priime.

Fireboy DML is currently rolling in the success of his latest single ‘playboy’ while Asake is buzzing in the Nigerian music scene with smash hits like ‘Omo Ope‘, ‘Sungba‘, ‘Palazzo‘, and ‘Peace Be Unto You’.

Lyrics

[Pre-Chorus]
Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me

I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey
But I’m never lonely
Sexy ladies come whine fi me slowly

[Chorus: Fireboy, Asake]
Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming (joor, joor)
Oh coming
Mo gbe wan ni ‘is coming’
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money

[Verse 2]
I’m never weak, I never cease
Till eternity, I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life

Where dem dey, Who dem be?
Dem go craze, Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup

[Pre-Chorus]
But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me

[Chorus:Fireboy, Asake]
Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming (joor, joor)
Oh coming
Mo gbe wan ni ‘is coming’
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money

Dem never see me coming
Oh coming
Mo gbe wan ni ‘is coming’
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money.

Bandana

Adedamola Adefolahan ft Asake The YBNL boys — Fireboy DML and Asake — teamed up together to drop the melodious Afrobeats tune dubbed ‘Bandana’

Related Topics

Join our Telegram platform to get news update Join Now

0 Comment(s)

Other Songs

Notice

We have selected third parties to use cookies for technical purposes as specified in the Cookie Policy. Use the “Accept All” button to consent or “Customize” button to set your cookie tracking settings