QUICK LINKS

×
  • Entertainment - Celebrity Gist - Gossips
  • Updated: April 26, 2023

Lilian Afegbai Laments Over Power Outage In South Africa [Video]

Actress Lilian Afegbai has lamented over South Africa's unpredictable power supply system.

Prior to her recent trip to South Africa, the actress stated that she had no idea power disruptions occurred in other countries.

She went live on Instagram to relate her harrowing experience with power shortages in South Africa.

"Any small thing them go take light oh; four hours, six hours.

"They go tell you say them go take am at intervals, them go dey send you messages.

"They come give am one name say na load shedding. Wetin you dey shed for the load? NEPA take light abi NEPA no take light?

“And wen dem take this light for here, no network, data everything no dey work.

"I go cinema dey watch movie dem take light…And for house, dem no get generator except like all these proper established places.

“Our own [for Nigeria] sef if light goes off we dey get network but here you no fit communicate, you no go get network.

"For my house [in Nigeria] even if them take light, I go on my gen. But here no gen to on…

"The last one wey happen, I no when I don dey darkness since, I dey wait to watch TV, my phone, everything don off as dem bring light, I just go outside ‘NEPA don bring light oh!’.

"My neighbour come dey look me like say I dey mad", she said.

Watch the video below:

 

Related Topics

Join our Telegram platform to get news update Join Now
Promise Usiabulu
Promise Usiabulu

My name is Usiabulu Promise, I am a graduate of computer science from Lincoln University College Ma...

More From this Author

MOVIE RATING & REVIEW

Gangs of Lagos
Gangs of Lagos
  • 3.4
  • Users Rating
  • 0 (0 Votes)
PG - Action Drama, Crime | April 7, 2023
  • Users Rating
  • 0 (0 Votes)

A coming-of-age tale revolving around a group of friends who have to walk different paths while growing up on the mean streets and neighbour...

Movie Trailer & Reviews

CELEBRITY SPOTLIGHT

Lilian Afegbai
Lilian Afegbai

Lilian Afegbai is a Nigerian actress and producer. She is a former Big Brother Africa housemate

More Celebrities

0 Comment(s)

SPONSORED

See this post in...