×

LISTEN + LYRICS: Pheelz' 'Finesse' Featuring BNXN Out Now!

LISTEN + LYRICS: Pheelz' 'Finesse' Featuring BNXN Out Now!

Pheelz | BNXN

Finally, music producer Pheelz has released the full version of his highly anticipated track 'Finesse' featuring BNXN, formerly known as Buju TYE.

BNXN on February 25, made a video singing along to the snippet.

The catchy lyrics 'Folake for the night o' made waves and was used for a lot of tik tok videos.

Soon, fans started demanding that the duo release the full version.

Pheelz, on his Twitter page, revealed that he did not produce the song, giving the production credit to an upcoming producer Michael.

Speaking on the song, Pheelz tweeted, "This is not my song, this is our song.

"This one is for the Triibe. GO Crazy. LET THE WORLD KNOW WE GOT ONE."

 

LYRICS

[PHEELZ]
And I've been living fast life but I see it in slow mo (Olohun)
Oh no
And you see my lifestyle I got G's in the turbo (For sure)
See many people dey outside wey dey feed man Sobo
Oh no (oh no)
And me I stand dey defend like Joseph yobo

Bad girl say she wan Netflix and chill
So I ja ticket give am warning
If you fall in love girl it's certain
You go chop breakfast I'm not capping

Can you see dribble Amokachi
I'm not faking this no Fugazzy
You see this feelings I'm not catching
Omo Ope stand fit I just wan dey

[Chorus]
Ahhh finesse
If I broke na my business
Ama Shana e go bright o
Folake for the night o

Ahhh finesse
If I broke na my business
Ama Shana e go bright o
Folake for the night o

[BNXN]
F I N E S S E Ffit be the reason why you bobo wan dey jealous me
If you wan dey take am serious I dey do tospi
No fit to resonate I'm on a different frequency

I don't think it's nececessry
I'll be damned if there's somebody that could do like me
Mehn I be like Mo Salah coming up the right wing
I cut through your defender you no need to tell me

Ha Finesse
And you know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you're not careful

Finesse
And you know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you're not careful

[CHORUS]
Ahhh finesse
If I broke na my business
Ama Shana e go bright o
Folake for the night o

Ahhh finesse
If I broke na my business
Ama Shana e go bright o
Folake for the night o

Ahhh finesse
If I broke na my business
Ama Shana e go bright o
Folake for the night o

Ahhh finesse
If I broke na my business
Ama Shana e go bright o
Folake for the night o

Ridimahkoolayo
Ema fe jo mi sun won
Ema fe jo mi sun won o

 

Finesse ft. BNXN

Phillip Kayode Moses Finally, music producer Pheelz has released the full version of his highly anticipated track 'Finesse' featuring BNXN, formerly known as Buju TYE.

Related Topics

Join our Telegram platform to get news update Join Now

0 Comment(s)

Other Songs

Notice

We have selected third parties to use cookies for technical purposes as specified in the Cookie Policy. Use the “Accept All” button to consent or “Customize” button to set your cookie tracking settings