×

[LISTEN + Lyrics] Reekado Banks New Single ‘Jeun To Da’ Is Out

[LISTEN + Lyrics] Reekado Banks New Single ‘Jeun To Da’

Reekado Banks

Nigerian singer Reekado Banks has released his highly-anticipated new single titled ‘Jeun To Da’.

In ‘Jeun To Da’which translates to ‘Eat Good’, Reekado Banks urges his listeners to eat well because they have worked hard for what they have.

According to him, it is not laziness when one gets tired.

LYRICS

Verse 1
I say dis world e be small world 
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life 
And yes we want to flex am

Suffer de yeah e surplus
But the people still de march on 
We never kpai we never go down 
Steady working till the sun up 
If d money e been sure us 
Wetin man go dey work for 
You don try, me sef I don tryy 

[Chorus]
Jeun to da si nu 
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
You no lazy if you taya 
You don do the one you fit doo
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo

[Verse 2]
If you get chance to chop life 
My brother chop am well o
‘Cause u deserve am gan 
You don work work work

Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you’ve done all what you can dooo

Suffer de yeah e surplus
But the people still de march on 
We never kpai we never go down 
Steady working till the sun up 
If d money e been sure us 
Wetin man go dey work for 
You don try, me sef I don tryy 

[Chorus]
Jeun to da si nu 
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
You no lazy if you taya 
You don do the one you fit doo 
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo

[Outro]
Oooo
Jeun to da si kun 
Parara parara pararara 
My brother my sister 
Yeaaahh na na
You don do the one you fit doo

Jeun To Da

Reekado Banks Nigerian singer Reekado Banks has released his highly-anticipated new single titled ‘Jeun To Da’.

Related Topics

Join our Telegram platform to get news update Join Now

0 Comment(s)

Other Songs

Notice

We have selected third parties to use cookies for technical purposes as specified in the Cookie Policy. Use the “Accept All” button to consent or “Customize” button to set your cookie tracking settings