×
  • Entertainment - Featured
  • Updated: April 08, 2022

New Music: Bella Shmurda — 'Many Things' [Lyrics Video]

New Music: Bella Shmurda — 'Many Things' [Lyrics Video]

Afrobeats singer Bella Shmurda has whetted his fans' appetite with new his second single of the year dubbed 'Many Things'

'Many Things' serves as a follow-up to 'My Friend' his very first single of the year.

In this new single, Bella speaks about not wanting to die, but if he eventually does, then he has no regret because he already lived his life.

 

LYRICS

So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha
So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what’s up

See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say thе boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Dеn ma ride or die
When they see me show

See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you’re naughty
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me

Related Topics

Join our Telegram platform to get news update Join Now

0 Comment(s)

See this post in...

Notice

We have selected third parties to use cookies for technical purposes as specified in the Cookie Policy. Use the “Accept All” button to consent or “Customize” button to set your cookie tracking settings