×

Salle Collaborates With T.I Blaze For First Single Of The Year 'Soul' [Lyrics]

Salle Collaborates With T.I Blaze For First Single Of The Ye

Salle | TI Blaze

17-year-old singer Kosisochukwu Gospel Peters aka Salle has dropped her first single of the year “Soul” 

Salle collaborates with “T.I Blaze” on the amazing track “Soul,” which is produced by Nigerian serial producer Larry Lanez.

“Soul” serves as a follow-up to her previously released song “Let Me See”

Lyrics

[Salle]

Shey you see this life
Everything I wanting everything I sacrifice
So don't stress try to be my only only hype
Only only hype
Nah money be my Holy Ground

Things are good here
I'm not stupid yea
Listen to me yea
Feel the rhythm yea

It's just God, music and the love
Nothing else involved
I'm practically null

[T.I Blaze]
Mama prayers get my back o
Where dem no want me ah pack
I no dey wish person bad for my life
Me wey I dey find how my life go better

Man wey dey look up to me
I dey look up to God
I dey find my raba
Make my children no ever know how their papa struggle with sapa

---------
Why dey wan stop the grace I'm receiving
Dem don forget man no be ...
Super man no be ....
Dem don forget man no be God

Everyday money no holiday
If money nah sin no holy day
I go just travel far away, party everyday
Life is holiday

[Salle]
Shey you see this life
Everything I wanting everything I sacrifice
So don't stress try to be my only only hype
Only only hype
Nah money be my Holy Ground

Things are good here
I'm not stupid yea
Listen to me yea
Feel the rhythm yea

It's just God, music and the love
Nothing else involved
I'm practically null

[T.I Blaze]

Man wey dey look up to me
I dey look up to God
I dey find my raba
Make my children no ever know how their papa struggle with sapa

 

'Soul' Featuring T.I Blaze

Salle Salle collaborates with “T.I Blaze” on the amazing track “Soul,” which is produced by Nigerian serial producer Larry Lanez.

Related Topics

Join our Telegram platform to get news update Join Now

0 Comment(s)

Other Songs

Notice

We have selected third parties to use cookies for technical purposes as specified in the Cookie Policy. Use the “Accept All” button to consent or “Customize” button to set your cookie tracking settings